Bunieya Enu Mp3 Music And Lyrics By Psquare

 Bunieya Enu is one of the tracks available in Psquare's fifth Album, 'The Invasion'. The Nigerian duo music group with the twins, Peter and Paul Also Known As, P-Square released their song, Bunieya Enu on July 29, 2011 from their own record label, the  'Square Records'.

This song is sang in the Nigerian and Ghanaian Pidgin Language.

Bunieya Enu MP3 song has the original duration of The duration of 04:44. You can download Bunieya enu music, a shared version from here. You can also sing along with the song's lyrics below.



Other Psquare Songs To Download Or Play


Bunieya Enu Lyrics


Eiyeh (Eiyeh)

Oh oh oh 

Oh oh oh

Oh oh oh oh oh

oh oh oh oh

oh oh oh oh oh oh oh oh

As we dey celebrate

[Chorus:]

Bunieya Enu Bunieya Enu

Bunie nu ya Enu

As we dey celebrate [2x]

We thank God oooh

Baba you too much oooh

We thank God oooh

You too much oh, you too much oh

Chei, see

The way we dey spend this money no dey fear me 

fear me

I got so many people wey dem dey dare me 

eeh

Ba-ba Back in the days nobody send me

Now dem come dey near me, cause dem want to see me fail

Thank God its Friday 

Friday

And I go rock am like my bai-day

Oh Oh Oh

I'm so excited (excited)

So everybody show your style eeh

As we dey celebrate

[Chorus:]

Bunieya Enu Bunieya Enu

Bunie nu ya Enu

As we dey celebrate [2x]

We Thank God oooh

Baba you too much oooh

We thank God oooh

You too much oh, you too much oh

That's why we celebrate

Let's celebrate

Now, put your hands in the air

Wave'em up like you just don't care care

I know sey we pop champagne eeh

Jubilate and no complain oh

Na so we dey do am everyday

Kpata Kpata we go kneel down dey pray

Scatter them, dey go start to dey craze oh

Na wetin remain oh

Ima no okacha si ma dunine enu

Okacha si ma dunine enu

So make you no mind them oh

No do gragra, no send them oh

Come join body, make we blend them oh

Make you dey tell them sey

Thank God its Friday 

friday

And I go rock am like my bai-day

Oh Oh Oh

I'm so excited

excited

So everybody show your style eeh

As we dey celebrate

[Chorus:]

Bunieya Enu Bunieya Enu

Bunie nu ya Enu

As we dey celebrate [2x]

We thank God oooh

Baba you too much oooh

We thank God oooh

You too much oh, you too much oh

That's why we celebrate

Let's celebrate

As we dey celebrate, we dey jubilate

Omo no player hating, make you no dey underate

Na we dey calculate, You dey speculate

Me I no send them oh, no send then oh

But thank God it's Friday and I go rock am like my bai-day

Oh Oh Oh Oooh

I'm so excited

excited

So everybody 

eeeh

Move your body 

eeeh

As we dey 

Bunieya Enu Bunieya Enu

Buni be nu ya Enu, As we dey celebrate

Bunieya Enu Bunieya Enu

Bunie nu ya Enu

As we dey celebrate

We thank God oh, Baba you too much ooh 

baba you too much

We thank God oooh

You too much oh 

I say you too much oh

Bunieya Enu, Bunieya Enu

Bunieya Enu, As we dey celebrate

Buni be nu ya Enu, Buni be nu ya Enu

Buni be nu ya eeeh!

As we dey celebrate

Ima no okacha si ma dunine enu

Okacha si ma dunine enu

Asim no okacha si ma dunine enu

Bunieya Enu, Bunieya Enu

Maka no okacha si ma dunine enu

Okacha si ma dunine enu

Asim no okacha si ma dunine enu

Bunieya Enu, Bunieya Enu

Post a Comment

Previous Post Next Post